Dr Dorry Afe Efosa Okojie, Mr Capacity say make I remind you say him still dey well and fully ready for the job. Him no dey fear watin people dey think base on how the country dey go, but him say make we just make em pass through the first phase then we go see why Dem dey call him Mr Capacity. So abeg make we all put hands together nominate and vote for em so that we go get full representation of the youth as him be man of the youth and for the youth.

Popular posts from this blog

Dorry Okojie, A Commitment To Sports Development.

Dorry Okojie, A Commitment To Responsive Governance

Dr Dorry Okojie : A Step Towards Equality and Security